
GEEROH'S Box
by
Education
Una welcome to GEEROH'S Box😘
The confirm podcast wey u need💃
We dey here to dey give una all the ogbonge infomate wey u need to learn about life, love, health, relationship, marriage and even business.
So dey listen to us on Saturdays bcos na steady infomate na we dey carry come on how to better ur life better.
U fit even follow me on Instagram@geeroh_b
Or drop whatsApp message on 07063622626 in case u get any question, opinion or even suggestions.
GEEROH'S Box Support this podcast: https://anchor.fm/gift-oba/support
Episodes
Wetin Make Your Business No Dey Grow?🤔
With the way things dey go for we country almost everybody dey do their personal business, but no be all the business kan dey grow as we exp...PlayShareShooting your shoot as a woman🤔sey e dey okay?
As a woman shooting your shoot no mean say you cheap, or say you no get level instead e show say you be woman wey sabi wetin she want&they g...PlayShareHow To Build The life Wey You Love
Most of us today find ourselves for where we no expect because of the way the country be, some don even forget their dreams and the ones wey...PlayShareMARRIAGE: Finding MR or MRS
Instead make you find soulmate find your missing part, person wey go complete and compliment you.Remember say wetin you no fit collect for m...PlayShareRELATIONSHIP: Shey Cheating Good For Relationship?
Some people (Single) talk say cheating dey help dem fit know &choose which partner dey okay for dem to settle with, and odas say(married) e ...PlayShare