
Konfam Futubol
Sports
Hi, i'm Yakubu Umar Omede. Through this podcast i would be bringing you exciting football news using the pidgin language. In this podcast i'm going to be talking about game in the Europe top 5 leagues and also the Uefa competitions (Uefa Champions League and the Europa League). Join us every Friday as we bring you exciting football stories. God bless una.
Episodes
Ronaldo no be Man United Problem
17 league goals for a 37 year old player na one thing wey dey hard to see for football nowadays, but Ronaldo dey do am with ease. Why some u...PlayShareWho go be Man United next manager?
The ogas dem for inside Old Trafford don identify four person wey fit be the club new coachee next season, Pochettino, Enrique, Ten Hag and ...PlayShareUK and Abramovich
I throway salute to my konfam listeners. With the kitikiti katata wey dey shele between Ukraine and Russia, the UK government con decide ...PlayShareShey racism go end?
Na Kourt Zouma dey trend for internet in the last few days, on to say e kick him cat. No be say wetin Zouma do good o, but the things wey...PlayShare